A REAL WOMAN CAN DO IT ALL BY HERSELF. BUT A REAL MAN WONT LET HER
"Baby leave my breasts let me watch this movie in peace na, you dey rush the breast like say na shawama wey you thief" "Don't tell me that oh, when I married you, I paid for my breast too, besides eh, this movie we are watching is not as interesting as what am touching". Oluchi almost choked with laughter. "Okay, just put your hand inside since it's scratching you, ashawo husband like you" "See you forming good person, when night reach now, you'll be wriggling like someone under Annointing. You that does not allow me to sleep in the night, you dey run marathon like all these people for Ethiopia and kenya".... Oluchi looked at Ken, pretending to be angry.. "So because I dey try manage you, you dey run mouth bah? No worry, I'll make sure, that there will be no show for you this night... konji go kill you this night bet me" she said stretching out her hands. "If dem born you well try am make I ...